Wia dis foto come from, Getty Images
American pop stars, Usher and Chris Brown don break into anoda genre of music, di Afrobeats.
Dis na as di MTV Video Music Awards nominate dia songs for di Best Afrobeats category.
Chris Brown song wey im carry get di nomination na Sensational wey im feature Davido and Lojay inside while Usher get im nomination for di song Ruin wit Pheelz as feature.
Oda nominees for di category include, City Boys by Burna Boy, Last Heartbreak Song by Ayra Starr, Love Me Jeje by Tems and Water by Tyla.
No be today wey Chris Brown don dey collabo wit Afrobeats artistes as e don follow Davido collabo plenti times, bin dey inside Fireboy Playboy album, Rema Rave & Roses (Ultra) album among odas.
MTV include di Best Afrobeats category for 2023.
Dis year edition of di MTV VMAs dey happun on 12 September 2024.
• Why Wizkid no wan dey recognised as 'Afrobeats' artiste17th March 2024
• Full list of winners and how Rema beat Burna Boy, Wizkid, Davido to win MTV award13th September 2023
• Brave, inspiring, crazy - Fela Kuti friend tok about di joy of managing King of Afrobeat30th June 2024
Di sound of Afrobeats start to dey become popular all ova Africa even enta London and start to dey enta into music awards listings all ova di world.
For March 2022, Billboard wey be di music publication wey dey drop music charts evri week, introduce di "Billboard US Afrobeats Songs" chart.
Dis na even as Burna Boy and Tems don tok say dem no categorize dia music as Afrobeats
Nominations for MTV Video Music Awards
Wia dis foto come from, Getty Images
• we can't be friends - Ariana Grande
• Beautiful Things - Benson Boone
• BIRDS OF A FEATHER - Billie Eilish
• Good Luck, Babe! - Chappell Roan
• Guess - Charli xcx ft Billie Eilish
• Like That - Future, Metro Booming & Kendrick Lamar
• Wanna Be - GloRilla, Megan Thee Stallion
• Not Like Us - Kendrick Lamar
• I Had Some Help - Post Malone ft Morgan Wallen
• Please Please Please - Sabrina Carpenter
• A Bar Song - Shaboozey
• Fortnight - Taylor Swift ft Post Malone
• MILLION DOLLAR BABY - Tommy Richman
VMAs Most Iconic Performance
• Love On Top - Beyoncé
• The Real Slim Shady / The Way I Am - Eminem
• Paparazzi - Lady Gaga
• Like A Virgin - Madonna
• Like A Virgin / Hollywood - Madonna, Britney Spears, Christina Aguilera, Missy Elliott
• You Belong With Me - Taylor Swift
• we can't be friends - Ariana Grande
• LUNCH - Billie Eilish
• Paint The Town Red - Doja Cat
• Fortnight - Taylor Swift ft Post Malone
• TEXAS HOLD 'EM - Beyoncé
• Lovin On Me - Jack Harlow
• Not Like Us - Kendrick Lamar
• Espresso - Sabrina Carpenter
• Fortnight - Taylor Swift ft Post Malone
• Lose Control - Teddy Swims
PUSH Performance of di Year
• Area Codes - Kaliii (August 2023)
• Lick or Sum - GloRilla (September 2023)
• In The Stars - Benson Boone (October 2023)
• ICU - Coco Jones (November 2023)
• On My Mama - Victoria Monét (December 2023)
• Wild Ones - Jessie Murph (January 2024)
• Lose Control - Teddy Swims (February 2024)
• Red Wine Supernova - Chappell Roan (March 2024)
• yeaaa - Flyana Boss (April 2024)
• Goddess - Laufey (May 2024)
• EASY - LE SSERAFIM (June 2024)
• Automatic Sun - The Warning (July 2024)
• Rich Baby Daddy - Drake ft. Sexyy Red & SZA
• Wanna Be - GloRilla, Megan Thee Stallion
• Wild Ones - Jessie Murph ft. Jelly Roll
• Seven - Jung Kook ft. Latto
• I Had Some Help - Post Malone ft. Morgan Wallen
• Fortnight - Taylor Swift ft. Post Malone
• Rich Baby Daddy - Drake ft. Sexyy Red & SZA
• BOA - Megan Thee Stallion
• FE!N - Travis Scott ft. Playboi Carti
• Lifeline - Alicia Keys
• Made For Me - Muni Long
• Good Good - USHER, Summer Walker, 21 Savage
• USHER, Summer Walker, 21 Savage - Victoria Monét
• Beautiful Things - Benson Boone
• Tiny Moves - Bleachers
• Eyes Closed - Imagine Dragon
• Friendly Fire - Linkin Park
• Lose Control (Live) - Teddy Swims
• feelslikeimfallinginlove - Coldplay
• Mustang - Kings of Leon
• Human - Lenny Kravitz
• MI EX TENÍA RAZÓN - KAROL G
• BELLAKEO - Peso Pluma & Anitta
• Touching The Sky - Rauw Alejandro
• Puntería - Shakira & Cardi B
• Seven - Jung Kook ft. Latto
• LALALALA - Stray Kids
• Deja Vu - TOMORROW X TOGETHER
Wia dis foto come from, Getty Images
• Last Heartbreak Song - Ayra Starr ft. Giveon
• City Boys - Burna Boy
• Sensational - Chris Brown ft. Davido & Lojay
• if you only knew - Alexander Stewart
• What Was I Made For? - Billie Eilish
• feelslikeimfallinginlove - Coldplay
• Best For Me - Joyner Lucas & Jelly Roll
• In Your Love - Tyler Childers
• TEXAS HOLD 'EM - Beyoncé
• I LUV IT - Camila Cabello ft. Playboi Carti
• HOT TO GO! - Chappell Roan
• Mamushi - Megan Thee Stallion ft. Yuki Chiba